Collateral Damage

Burna Boy

Score: 4
/
Played: 12

Album:

African Giant

Wiki:

Lyrics:

Earn upon approval! {{lyricsContributionDisabled ? '(While you\'re under '+USER_CONTRIBUTION_GAINS_LIMIT.WIKI_LYRICS+' Beats)' : ''}}

[Chorus] Oya dey there, oh Ambassador go dey chop (Dey there, oh) And Governor go dey chop (Dey there, oh) And President go dey chop (Dey there, oh) When dem say, "Make we jump", we go jump (Dey there, oh) Ambassador go dey chop (Dey there, oh) And President go dey chop (Dey there, oh) And Governor go dey chop (Dey there, oh) When dem say, "Make we jump", we go jump [Verse 1] No be for here wey dem born Jesus, ehee My country problem e pass Jesus Because na we be our own problem, ehee Na who go come reason well? Well, well, well [Chorus] Oya dey there, oh Ambassador go dey chop (Dey there, oh) And Governor go dey chop (Dey there, oh) And President go dey chop (Dey there, oh) When dem say, "Make we jump", we go jump (Dey there, oh) Some people go somersault Dem get headache we go drink Panadol (Dey there, oh) Meanwhile president go dey chop (Dey there, oh) And Governor go dey chop (Dey there, oh) [Verse 2] Na who, na who dey here? Money dey here The thiefi-thiefi come major Wey make the suffer come dey here? Suffer yapa mukutun, brukutum Wey dey make people sukun Tukutum, won ni inu won o dun Brukutum, suffer yapa mutukum The people do you well-well And dem dey laugh you well-well And dem dey see as e dey shele Them sef dey flenjor well-well Yeah-yeah-yeah, oh, yeah-yeah, oh My people suffer well-well Police dey slap here well-well Hungry dey wire dem well-well Oluwa, Oluwa, Oluwa, Oluwa, Oluwa [Chorus] Oya dey there, oh Ambassador go dey chop (Dey there, oh) And Governor go dey chop (Dey there, oh) And President go dey chop (Dey there, oh) Dem dey say, "Make we jump", we go jump (Dey there, oh) Some people go somersault (Dey there, oh) Dem go dey get headache no go drink Panadol (Dey there, oh) Meanwhile president go dey chop (Dey there, oh) And Governor go dey chop [Verse 3] My people serve they fear too much We fear the thing we no see One day all of us go die We always get reason to fear Fight for your right, oh, you go dey fear Police go slap you, you go dey fear Fight for your pikin dem, you go dey fear You go dey fear, fear, fear [Chorus] Oya dey there, oh Ambassador go dey chop (Dey there, oh) And Governor go dey chop (Dey there, oh) And President go dey chop (Dey there, oh) Dem dey say, "Make we jump", we go jump (Dey there, oh) Some people go somersault (Dey there, oh) Dem go dey get headache no go drink Panadol (Dey there, oh) Meanwhile president go dey chop (Dey there, oh) And Governor go dey chop (Oya, dey there, oh) [Outro] Dey there, oh Dey there, oh Dey there, oh Dey there, oh Dey there, oh Dey there, oh