Better Man

Eli Cook

Score: 6
/
Played: 177

Album:

Ace, jack & king

Wiki:

Lyrics:

Earn upon approval! {{lyricsContributionDisabled ? '(While you\'re under '+USER_CONTRIBUTION_GAINS_LIMIT.WIKI_LYRICS+' Beats)' : ''}}

Woah woah woah God on ma mind The devil may cry but charley me ano dey biss what them dey talk for ma behind I grind with the light Young nigga go shine The hustle no be easy but charley ibi God wey we dey spy yeah I go on ma knees adey pray to God sey when i release Although the lines adey rep no be easy but charley nigga for blow up some fees Momma ain't pleased I rap with ma fees how we go do am I wanna blow greens just with a kudi and fucking dreams yeah I go to bed every night with you God on ma mind I need to see your light I need a better life blowing up every night make me a better man Prayer of a brother man Uh Look at a nigga go Grind for a better day grinding for a rainy day grinding for one day I'll make it day.Praying that we see the sun shine anyday Never dey see top ano dey give up God on ma mind part of ma grind I kill for the beat top never be small talk feeling the rhymes God on ma mind You wan kill ma vibe ibi immortal you're wasting your time Adey the road top tryna go high Ino be small talk God on ma mind yeah [Verse 2] Woah woah woah yeah I'm loving the grind tryna get it for a very long time Enkasa me kae adey come blow blow up your mind yeah Anever dey joke taking ma time I'm feeling the flow uh The devil dey lie the thing you dey do you never go fly Woah Ma grandma just died it hurts heart is broken but I still get to work I'm putting ma ass to work Nobody gets how I work Young nigga go fly like EL Lyrics be hot pass hell King cooked up the beat I'm bringing the heat check out ma heat God on ma mind he dey check every step adey take you know what every breath that i take every friend that i make every flow that i bake tryna get it get it get it ago rap every day Ago rap like Usain on the track I ain't stopping of course I ain't rapping enough Yeah Gimme the mic lemme tell them ma mind I got God on ma mind but i ain't got your time Who got potential I need more angles Where did the beat go Strap in your seat tho We're going live too Straight from the bottom yeah with God on ma mind Woah woah woah Kay Dice You figure its late but ano dey worry with God I relate I see them coming at me army of enemies, wan suck ma energy you gotta be kidding me Burnt the pages now I'm cool yo you feeling me? God on ma mind he be so far from failing me look at me I know them go hate yeah (bruuuuuuuuuuh) Ino be ma case (yeah yeah ) Me ano dey biss (yeah yeah) Your fake saf be fake woah Let's talk about real bruh (bruuuuuuuuuh) Ino be today yeah (yeah yeah) Ma nigga wan grind uh(yeah yeah) With God on ma mind woah